tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

ODUMODUBLVCK – TOO SPOILT Lyrics

by Peace Umanah
Jul 4, 2026 | 00:36
in Lyrics
Odumodublvck - Industry Machine
Odumodublvck – Industry Machine

TOO SPOILT Lyrics by ODUMODUBLVCK

I am too spoilt

Orishirishi

Yeah

I am too spoilt

I just need my nails done

Primary 2 boys and girls

All of them They wan see my taste buds

They don’t

They don’t know that

She is so gone

My shima shopping be like

She Dey ship drugs

Grizelda BLANCO

Pablo

CHAPO

All of Una money no fit shake us

E no fit feed dog

Cause I don hammer

Wetin remain na to spoil the person daughter

She no fit do bad

She know say Kala own

Na dollar dollar

Mutilate naira (spend)

Cause I don hammer (spray)

Me and my producers

We pray at DESAME time (burst my head)

Because this gbedu be Like say we Dey go shrine (cast and bind)

Dial my line

Call my wife

Permit her shine (KABUSH kabash)

She no dey mize

Buy am

Baby you too dey swipe I buy am moto (boss)

But I no let am drive

Even When we dey fuck

Brother

I no Dey let am whine

Camo (chai chineke)

I no grind (Jesus)

I no dey let hustle (GOD)

Struggle

My money no need advice

I am too spoilt (ewo)

I just need my nails done (halelele now now)

Primary 2 boys and girls

All of them They wan see my taste buds

They don’t

They don’t know that

She is so gone

My shima shopping be like

She Dey ship drugs (HALELE)

Grizelda BLANCO

Pablo

CHAPO

All of Una money no fit shake us

E no fit feed dog

The way I Dey roll right now

Like say I was born with a golden spoon (chaw)

My parole is giving big boy

They go think say na me born tycoone (how)

For the mall I go two two

Ask tobi

Na the lifestyle boo

We no want any of their fake title Commot for here

I go price you too

Dan uwarsu

Wetin remain na to spoil the person daughter

She no fit do bad

She know say Kala own

Na dollar dollar

Mutilate naira (spend)

Cause I don hammer (spray)

Burst my head

Promise and fail I no dey

Cast and bind

Permit her shine

KABUSH KABASH

Cause I don hammer

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsODUMODUBLVCK

Related Posts

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel - Lambo
Lyrics

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel – Lambo Lyrics

Tekno - Where Did Love Go? EP
Lyrics

Tekno – Adaeze Lyrics

Jorja Smith & Wizkid - Alive
Lyrics

Jorja Smith & Wizkid – Alive Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Balloranking & BhadBoi OML – Pami

Balloranking - Baby Thug EP

Read moreDetails

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo