tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Oxlade – Katigori Lyrics

Katigori showcases Oxlade's captivating fusion of melody and emotion, making it a must-listen for enthusiasts of his distinctive musical flair.

by Peace Umanah
Jul 2, 2026 | 16:09
in Lyrics, A-List
Oxlade - Katigori Lyrics 1

KATIGORI Lyrics by Oxlade

So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gb?du from the front and back, to the left and right, they go reload oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road oh

I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
‘Cause e go soft
And e go shock una, cos e go choke

Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story nah
Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story

I know many boys want to be like me
Many boys wan de sound like me
And still, many boys don dey backbite me, backbite me
I say na these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackboy me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)

I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
Cos e go soft
And e go shock una, cos e go choke

Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story
Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story

So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload oh
You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road oh

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: AfroAfro FusionAfrobeatsAfropopOxlade

Related Posts

Falz, Oiza x Meyi & FirstKlaz
Editorial

Top 10 Nigerian Songs You Should Be Listening to This Week

Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo
Editorial

What’s Hot: The Top 10 Songs in Nigeria Right Now

Blaqbonez & Asake
Editorial

Top 10 Hottest Afrobeats Songs Right Now

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo