tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Portable – My Way No Be Your Way Lyrics

You can check out "My Way No Be Your Way" Lyrics by Portable here.

by Peace Umanah
Jul 16, 2026 | 18:04
in Lyrics, A-List
Portable - My Way No Be Your Way Lyrics 1

My Way No Be Your Way Lyrics by Portable

Poor girls just dey hate poor boys for no reason oh-oh-oh
If God is God, am not losing oh-oh-oh
Like say dem block my way
I don’t really know what’s wrong
I am trying to get to the top
I no send wetin dem talk
Life go fuck you hard, make you try use the condom
Every man you get to, every shoe get different size

My way no be your way eh, eheh
Your way no be my way
My way no be your way eh, eheh
Your way no be my way
I remain with different thinking
Igbo mi ni mo ma fi reason,

Oro owo lotun wa bami oh-oh-oh-oh
If you dey wish me bad tell me wetin you dey gain
Destiny only delayed can’t be take away
I put my life on the line only God know my pain
Do your own, do my own me and you no be the same
God’s time never late
I am having a great time

Poor girls just dey hate poor boys for no
reason oh-oh-oh
If God is God, am not losing oh-oh-oh
Why the hustle hard, when the rate is high
If you get money pass her boyfriend she go tell
you say she dey single oh-oh-oh
Them say motto no me asset hustle oh-oh-oh
Make you no see enjoyment call am wasting of money oh-oh-oh
Like say dem block my way
I don’t really know what’s wrong
I am trying to get to the top,
I no send wetin dem talk,

Life go fuck you hard, make you try use the condom
Every man you get to, every shoe get different size

My way no be your way eh, eheh
Your way no be my way
My way no be your way eh, eheh
Your way no be my way
You dey call me your brother and you no want make I go front
Why dey want make I fall
I swear this life no balance
Why we no love each other
If them say dey love you na settings

Why you dey hurt your brother,
And you say you love your brother eh
My way no be your way eh
Omo lalomi akaran ooo, them call me portable baby oh

My way no be your way eh, my way no be your way eh,
Iwo wo Ankara kami wo kanpala,
Na trouser you buy everybody go sew,
You reap what you sow

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsPortable

Related Posts

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL
Lyrics

LADIPOE – JΓ³ Lyrics

LadiPoe & taves – Compose
Lyrics

LadiPoe & taves – Compose Lyrics

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL
Lyrics

LADIPOE – Amazing (Freestyle) Lyrics

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Cheque – Yazi (Deluxe)

Cheque - Yazi (Deluxe)

Read moreDetails

ALBUM: Tory Lanez – Made You Think I Was Gone …But

ALBUM: Tory Lanez - Made You Think I Was Gone ...But

Read moreDetails

taves – Popstar Side A

taves - Popstar Side A

Read moreDetails

ALBUM: Juls & Projexx – Junction

Juls & Projexx - Junction

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo