tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Raybekah – Faaji Lyrics

You can check out "Faaji" Lyrics by Raybekah here.

by Peace Umanah
Jul 15, 2026 | 20:49
in Lyrics, A-List
Raybekah - Faaji Lyrics 1

Faaji Lyrics by Raybekah

Weezyyy
Fi d boiz

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me, nothing
‘Cause I carry the money wey dey choke you, choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad, when we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise

Say fire burn fire burn them
If dem no wish any of us well
‘Cause we dey give them jeje
Na why dem belleful, there belle swell oh oh
Fire burn fire burn them
See as we show them power, dem fear
Know say we biggie badder hotter than the ones wey you dey know know know
Eh

‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo we party, coz now we get bar wey don dey choke

Ohhh ohh oh
Puff Puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder and dem know we choose
If we know dey naughty, dem go know say we crook
Crookedness Crookedness
Dem go choose

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me , nothing
‘Cause I carry the money wey choke you, choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad, when we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise

‘Cause I carry, carry money for the gorodom
Omo you party, but now we get bank we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodom
Omo we party, coz now we get bar wey don dey choke

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsRaybekah

Related Posts

Pheelz - A Rii Set EP
Lyrics

Pheelz & Didi B – ALL NIGHT LONG Lyrics

Rexxie & Ayox - REMEMBER
Lyrics

Rexxie & Ayox – REMEMBER Lyrics

Sarkodie & Kweku Smoke - Major League
Lyrics

Sarkodie & Kweku Smoke – Major League Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Juls & Projexx – Junction

Juls & Projexx - Junction

Read moreDetails

ALBUM: Llona – On The Road

Llona - On The Road

Read moreDetails

ALBUM: Tml Vibez – A Street Kid’s Diary

ALBUM: Tml Vibez - A Street Kid's Diary

Read moreDetails

ALBUM: Fireboy DML – ZUKO!

Fireboy DML - ZUKO!

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo