tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS

by Tommy
Jun 6, 2026 | 22:53
in Lyrics

Reekado Banks Jeun To Da Lyrics.

Reekado

Jeun To Da Lyrics Song Written by Reekado Banks.

Reekado Banks drops a new song title, JEUN TO DA (JTD), Enjoy Lyrics and Audio below.

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am

Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one wey you fit do

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you`ve done all what you can

Pre-chorus
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one you fit do

Outro
Ooooo
(Jeun to da si kun)
Parara parara pararara
(You don do the one you fit do)
My brother my sister
(Jeun to da si kun)
Yeaaahh na na
(You don do the one you fit do)

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Jeun To Da LyricsReekado Banks

Related Posts

Beyond the Hits: Shows, Tours, and the Real Business of Music
Editorial

They Didn’t Fall Off, Time Just Changed: Afrobeats and Its Forgotten Hitmakers

CDQ – KAWASAKI ft. Reekado Banks
A-List

CDQ – KAWASAKI ft. Reekado Banks

Turn Up feat. Wizkid Reekado Banks Single art
Songs

DJ Tunez – Turn Up ft. Wizkid x Reekado Banks

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue