tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Ruger – Kristy Lyrics

by Tommy
Jun 14, 2026 | 16:29
in Lyrics

Kristy

Jonzing drops new song title Kristy, Enjoy the Ruger record with Lyrics.

KRISTY LYRICS (written by Ruger).

Verse 1
Tell me where you dey go
Girl, I need you here right now
Where you dey go? Mm
High me spirit, high me soul
Stay in a me yard till sundown, mm, oh-oh

Pre-Chorus
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh

Chorus
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm

Verse 2
I’ll never be done with your love
Just know I’II be here for the long run
Come rain, come sun, I’II be right here
Need me anywhere, I’m right there
You’re living rent-free in my heart
Right here, the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your

Pre-Chorus
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh

Chorus
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: KristyLyrics

Related Posts

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Lyrics

Ycee & Psycho YP – Island Girls Lyrics

Black Sherif - Find A Way
Lyrics

Black Sherif – Find A Way Lyrics

6uff & TUFF KING - Ripper's Fate
Lyrics

6uff & TUFF KING – Ripper’s Fate Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue