tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Ruger & Zlatan – Giveaway Lyrics

by Peace Umanah
Jul 3, 2026 | 08:45
in Lyrics
ALBUM: Ruger - BlownBoy Ru
ALBUM: Ruger – BlownBoy Ru

Giveaway Lyrics by Ruger & Zlatan

Intro
‘Bile!

Verse 1: Ruger
I am obsessed
I am so in love with myself
I dey burst my own brain
Still impressed with myself
You can not shame the shameless
First work on yourself
You no righteous fit the girls
Wey dey stand Osapa by twelve
Block myself sef na star chance
I am listening to Adele
Tell myself
Ruger go easy on them
If i don boof them finish
Who I wan compete with
If I don lock them inside canon
Who dey wan come beef with

Chorus: Ruger
Money na water
And hin no get en?my
Me and my bros
We go make am by any m?ans
As it is
Na Mint full my Jeans
We dey do giveaway
At all at all or anything
Who run am
Na bros J run everything
Wetin be say
It’s semo we don chop everything
As it is
Na Mint full my Jeans
We dey do giveaway
At all at all or anything

Verse 2: Zlatan
I suppose go for Xray
Cause everyday man I dey chest billing (kilo wi)
Owu no go see me (kilo so)
And the money no go finish (kilo wo)
Check my head to my toe
Alhamdulillah you go see the steeze
Diamond on my neck
Body don dey freeze
Fine fine girls dey wan give me kiss
I no fit stay up all night (all night)
Make i no collect money like usher (usher)
All my men dey para
Abi make i show you my contact (ppprrrrrrrr)
Enemies na bastard (bastard)
Dey later throway salute and shaun sir
Mo kala gan Mr joker
How much be my money in total
Bros J (ah)
Make i no see nemesis
I don dey collect head inside Mer?edes
If you dey do werey in God premises (kilo n so)
For days (ah)
Lati bere genesis
Oba collabo ni ko se lo mi (ko se lo mi)
Ruger gbe won lo pelu melody

Chorus: Ruger and Zlatan
Money na water (water)
And he no get enemy
Me and my bros
We go make am
By any means (any means)
As it is
Na Mint full my Jeans (ayi)
We dey do giveaway
At all at all or anything (je o mo je o mo)
Who run am (ah)
Na bros J run everything (bros j)
Wetin be say
It’s semo we don chop everything (everything)
As it is
Na Mint full my Jeans (plenty mint)
We dey do giveaway
At all at all or anything (who run am ah)

Outro: Zlatan
If Oluwa no run am
Shey na Usain Bolt wan run am

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsRugerZlatan

Related Posts

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel - Lambo
Lyrics

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel – Lambo Lyrics

Tekno - Where Did Love Go? EP
Lyrics

Tekno – Adaeze Lyrics

Jorja Smith & Wizkid - Alive
Lyrics

Jorja Smith & Wizkid – Alive Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Balloranking & BhadBoi OML – Pami

Balloranking - Baby Thug EP

Read moreDetails

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo