
Body Lyrics by Sarz & Joeboy
Intro
Every gyal want a wuk off a mi
Every gyal dem a mad ova mi
Every gyal want a wuk off a mi
All of a sudden dem a dead ova mi
Verse 1
Mami, mami, what’s the level?
Me, I just want to get to know you more
And I ain’t no devil
You the gem that I’ve been searching for
Hopefully you go see say me I no joke, yeah
The way I feel about you girl, say nobody know
Chorus
Girl, your body top, I swear
Don’t nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
Ama make you feel good, you no go stress
Say na which kain thing be this
Wey dey make a badman wan commit
O ya baby, come and whine pon it
Whine pon it, o αΉ£e
Girl, your body top, I swear
Don’t nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
Ama make you feel good, you no go stress
Say na which kain thing be this
Wey dey make a badman wan commit
O ya baby, come and whine pon it
Whine pon it, o αΉ£e
Verse 2
Say na you dey hot every other day
I no wan beat around the bush, it doesn’t pay
I’m here to stay, me, I no go run away
Even if I japa, I go always come again
So rα»ra mi a gbαΊΉsαΊΉ lα»
α»mα»ge wa ba mi jo
This matter no be joke
Hopefully, you get the scope, oh nana
Chorus
Girl, your body top, I swear
Don’t nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
Ama make you feel good, you no go stress
Say na which kain thing be this
Wey dey make a badman wan commit
O ya baby, come and whine pon it
Whine pon it, o αΉ£e
Girl, your body top, I swear
Don’t nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
Ama make you feel good, you no go stress
Say na which kain thing be this
Wey dey make a badman wan commit
O ya baby, come and whine pon it
Whine pon it, o αΉ£e
Girl, your body top, I swear
Don’t nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
Ama make you feel good, you no go stress
Say na which kain thing be this
Wey dey make a badman wan commit
O ya baby, come and whine pon it
Whine pon it, o αΉ£e






