tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Tay Iwar – Bad Belle Lyrics

by Peace Umanah
Jun 7, 2026 | 02:05
in Lyrics
Tay Iwar - Reflection Station EP
Tay Iwar – Reflection Station EP

Bad Belle Lyrics by Tay Iwar

Pre-Chorus
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Na Na now

Chorus
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them

Verse 1
Follow make we show them
Its thicker than my lady
Them pockets full of brazy crazy
Different currencies
Follow make we show them
They never saw it coming
Its all in perfect timing
God gave you everything that you need
So you never ever have to worry
Mmm every time when the trials try to weigh us down
Got to rise above it
I know that God gave me everything that I need
So I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in
We gotta remind everybody
Whao whoa

Pre-Chorus
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Na na now

Verse 2
Many many problems
Got many ways to solve them so
I never let them bother me
I feel and I see clear
Yeah I know when its real my dear
My inner protection yes
Ohhh
Once I was lost but I found a way
Too many lessons along the way
Will i go slow
See thats something only heaven knows
I know that God gave me everything that I need
So I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in
We gotta remind everybody

Pre-Chorus
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Na na now

Chorus
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsTay Iwar

Related Posts

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae & BNXN – Your Type Lyrics

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae – Youth Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) - Exopa
Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) – Exopa Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue