tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Tekno – “Gon Gon” Lyrics

You can check out "Gon Gon" Lyrics by Tekno here.

by Peace Umanah
Jul 3, 2026 | 15:41
in Lyrics
Tekno - Gon Gon
Tekno – Gon Gon

“Gon Gon” Lyrics by Tekno

Dem call me
Are you gon, are you gon
Are you gon, are you gon
Are you
Are you gon
Are you

If person tell me sey
I go fall for a woman like you,
I go say him papa, mama,
brother, sister,
Thunder fire (aah) all of dem.
‘Cause this kin thing wey you dey do do
I bin no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do do
Shey e sweet you as you turn me to mugu

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind
Follow me jowo
Don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby, baby
Oooooh baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby, baby
Oooooh baby

Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh
Couple goals na small
When we start our love
Beyonce go say she want am like this oh

Eii
I just wanted to know
Na-na-na-na
If there be any chance for me & you
I just wanted to know
No-no-no-no oh
If there be any chance for me & you

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby, baby
Oooooh baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby, baby
One and only, one and only girl

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind
Follow me jowo
Don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon
Gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby
Oooooh baby

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsTekno

Related Posts

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel - Lambo
Lyrics

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel – Lambo Lyrics

Tekno - Where Did Love Go? EP
Lyrics

Tekno – Adaeze Lyrics

Tekno - Where Did Love Go? EP
Songs

Tekno – Adaeze

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Balloranking & BhadBoi OML – Pami

Balloranking - Baby Thug EP

Read moreDetails

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo