tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Timi Dakolo – Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics

You can check out "Nothing Dey Spoil For God Hand" Lyrics by Timi Dakolo here.

by Peace Umanah
Jun 30, 2026 | 01:21
in Lyrics
Timi Dakolo - Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics 1

Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics by Timi Dakolo

Ahh
Ahah

People dey ask me sey
Wetin dey make me shine
Wetin dey give me joy like this
Wey I dey jump and shout
People dey wonder why
Why I still dey smile
In this crazy, crazy times,
Nothing dey touch my side

When I try to dey fix am,
When I been try to dey run am, e no work ,
E no work for me
When I try to help myself,
I realize sey no be by sense
Na him I drop am for God hand oh
Because nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Because nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh

If you give am,
E go keep am
If you spoil am,
E go fix am
people dey ask me say
Wetin dey give me vibes
Where I dey get this energy
When things dey fall apart
When things dey fall apart e e

People dey wonder how, how I still dey smile
Through this dark and lonely night, my light still dey shine
I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me, na there I drop am oh
Na so I do am oh
I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me, na there I drop am oh
I leave am for God hand oh

Because nothing dey spoil
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
If you give am
E go keep am
And if you spoil am
E go fix am
Because nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for my God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am
E go keep am
And if you spoil am
E go fix am

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsTimi Dakolo

Related Posts

ALBUM: Wande Coal - KING COAL
Lyrics

Wande Coal – Questions Lyrics

ALBUM: Wande Coal - KING COAL
Lyrics

Wande Coal – Crime Lyrics

Rybeena - Patek
Lyrics

Rybeena – Patek Lyrics

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADΓ‰

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo