tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Yarden ft. taves – Ifeoma Lyrics

by Peace Umanah
Jul 22, 2026 | 23:08
in Lyrics
Yarden ft. taves - Ifeoma
Yarden ft. taves – Ifeoma

Ifeoma Lyrics by Yarden ft. taves

Spiritual
If I ever leave you make I kpai
but you no dey reason me and I don sabi why
I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
no go slogo odo
no go use man dey play
I go change your color

Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
Don’t you break my heart
Don’t do be like that oh baby

Say wetin you come here come do
You no do normal you con dey form say you gentle
Say you get morals
You con dey muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense

I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color

Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
Don’t you break my heart
Don’t do be like that oh baby
Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
Don’t you break my heart
Don’t do be like that oh baby

Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: LyricsTavesYarden

Related Posts

Bhadboi OML & Naira Marley - Orindowo
Lyrics

Bhadboi OML & Naira Marley – Orindowo Lyrics

Tml Vibez - SHONPE (Count Your Money)
Lyrics

Tml Vibez – SHONPE (Count Your Money) Lyrics

Ayo Maff - Lifestyle (YA MAN)
Lyrics

Ayo Maff – Lifestyle (YA MAN) Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Asake – M$NEY Live in London

Asake - M$NEY Live in London

Read moreDetails

Odeal – For A Good Time

Odeal

Read moreDetails

Cheque – Yazi (Deluxe)

Cheque - Yazi (Deluxe)

Read moreDetails

ALBUM: Tory Lanez – Made You Think I Was Gone …But

ALBUM: Tory Lanez - Made You Think I Was Gone ...But

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo