tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Zinoleesky Many Things Lyrics

by Tommy
Jun 24, 2026 | 01:14
in Lyrics

Zinoleesky

Zinoleesky drops a new jam title Many Things, The song Lyrics is very relatable, Enjoy below.

MANY THINGS LYRICS (Written by Zinoleesky)


Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

SEE MORE ZINO LYRIC

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Many Things LyricsZinoleesky

Related Posts

Ayra Starr & Asake
Editorial

10 Nigerian Songs You Need on Your Playlist This Week

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
EP

Emo Grae – Grae’s Anatomy (EP)

Emo Grae & Zinoleesky - LOL
Songs

Emo Grae & Zinoleesky – LOL

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue