tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home News

Open Eye’ Makes Us Think A British/ American Accent Is Intelligence -2Baba Speaks

by Olabimpe O
Nov 3, 2020 | 10:13
in News

width=746

Iconic singer, 2baba has expressed his frustration over the beliefs that Africans have about the westerners.

Taking his Instagram page, he wrote that Africans understanding the ways and lifestyle of the westerners has caused more harm than good. He added people now believe that having a London/American accent makes one intelligent and inferior to that of Africans. Taking to his Twitter page, he wrote: When other people get something wey be like jazz dem dey use am make things good for their people. Them go even explain am. But why Africa jazz na for only bad bad things? I just say make I ask .

Maybe na only me no know. All press in naija!! PRESIDENCY! ALL STATE GOVERNMENTS!! NIGERIAN POLICE FORCE! NIGERIAN MILITARY!!! DISTURBING NEWS FROM OYIBGO PH, BUT WE NO DEY GET UPDATE. WHEN THE TRUTH COME NOW UNA GO SAY NA FAKE NEWS!! NAIJA PRESSS. LET THE PEOPLE KNOW WHAT’S UP.

Ã’PEN ?YE in pidgin English mean say u sabi oyibo thing and u dey live oyibo life. Ã’PEN ?YE don wound us plenty. E make us think say London or yanky accent na intelligence. E make us think say our things na inferior. E make generally no like ourselves. We sabi oyibo tins pass oyibo.  African leaders don give up. Them no get ideas again . Them just dey too proud to ask for young people to take over and help because them don shit for church too much.  Every race is racist to black people. WHY? 

Until we get our own EDUCATION system plus our MEDIA system plus our AFRICAN POLICY system plus our RESOURCE CONTROL system plus our UNIFIED DEFENCE system. We will never be independent and in control of African development. AFRICAN LIBERATION  Is a serious problem for people who have wronged Africa and people who wish to continue 2 RAPE Africa.Local/foreign
But AFRICA is so blessed that we don’t want revenge. We just want to live in peace.Enough things for all.  But we must 

It always amazes me when I try to get in the mind of people that hate people just because they think they are better based on mumu P.
If na so why not just dey your dey! Na brainwash dey cause am.Them dey everywhere. Na them be politicians tools. Dem go soon start to dey dictate our music for us based on the the company wey u sign with. Na dem go dey select who dem want for us because dem get structures and their banks dey support dem.  But I trust all our young musicians say them no go sign slave contracts. 

When other people get something wey be like jazz dem dey use am make things good for their people. Them go even explain am.
But why Africa jazz na for only bad bad things? I just say make I ask . Maybe na only me no know. #endsars #BETTERNIGERIA #UNWASHTHEBRAINWASH

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 2, 2020

All press in naija!! PRESIDENCY! ALL STATE GOVERNMENTS!! NIGERIAN POLICE FORCE! NIGERIAN MILITARY!!! DISTURBING NEWS FROM OYIBGO PH, BUT WE NO DEY GET UPDATE.
WHEN THE TRUTH COME NOW UNA GO SAY NA FAKE NEWS!!
NAIJA PRESSS. LET THE PEOPLE KNOW WHAT’S UP.#UNWASHTHEBRAINWASH

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 2, 2020

We sabi oyibo tins pass oyibo.
African leaders don give up. Them no get ideas again . Them just dey too proud to ask for young people to take over and help because them don shit for church too much.
Every race is racist to black people.
WHY? #UNWASHTHEBRAINWASH

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020

Until we get our own EDUCATION system plus our MEDIA system plus our AFRICAN POLICY system plus our RESOURCE CONTROL system plus our UNIFIED DEFENCE system
We will never be independent and in control of African development. #UNWASHTHEBRAINWASH

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020

AFRICAN LIBERATION
Is a serious problem for people who have wronged Africa and people who wish to continue 2 RAPE Africa.
Local/foreign
But AFRICA is so blessed that we don’t want revenge.
We just want to live in peace.
Enough things for all.
But we must #UNWASHTHEBRAINWASH

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020

It always amazes me when I try to get in the mind of people that hate people just because they think they are better based on mumu P.
If na so why not just dey your dey!
Na brainwash dey cause am.
Them dey everywhere.
Na them be politicians tools. #UNWASHTHEBRAINWASH
EYE SEE!

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020

Dem go soon start to dey dictate our music for us based on the the company wey u sign with. Na dem go dey select who dem want for us because dem get structures and their banks dey support dem.
But I trust all our young musicians say them no go sign slave contracts. #WARRIORS

”” #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020

Tags: 2baba News

Related Posts

Pero Adeniyi 1200x703 1
News

2baba’s Babymama Pero Adeniyi Honors Her Mother on Her Birthday, Describing Her as a ‘Blessing’

2baba spyro
News

Worth the Risk? Spyro Reveals Near-Expulsion for 2Baba Album

wjysgf
News

2Baba’s Daughter Bags US Admission! Pero Gushing With Pride

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue