tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » A-List » Damo K Feat. Mohbad – Nibo Lyrics

Damo K Feat. Mohbad – Nibo Lyrics

You can check out "Nibo" Lyrics by Damo K Feat. Mohbad here.

by Peace Umanah
in A-List, Lyrics
Reading Time: 1 min read
0

Damo K Feat. Mohbad - Nibo Lyrics 1

Nibo Lyrics by Damo K Feat. Mohbad

Bizzy
Original o
Istolobo won
I don call the kele make she enter bolt dey come
I don call Isokoboy e send me odejiji
I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh)
So many things don dey my body me I no get time o

Nibo, Nibolowa
Where you don reach
Nibo, Nibolowa
Maa talk to the bike guy
Nibo, Nibolowa
Oga where una dey
Where you don dey, where you dun
Nibo, Nibolowa

Dey come, dey come, dey come front
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
Where you don reach
Kpenkpele kii gbe
Maa talk to the bike guy
Kpelekpe kpenkpele kii gbe
I don dey call your number you no dey pick

Now e no dey available
This thing wey dey sup girlie me I no gbadu
Mi o gbadun
And I don shayo o
Say my eye don dotty
Make I call my paddy o
Make e come deliver me
Tiny
Nibo, Nibolowa
Tiny you where you first dey nau
Nibo, Nibolowa
Oya Abeg no vex, send me her number
Nibo, Nibolowa
She go come, I go pay
Where you dey now

Nibo, Nibolowa
Tiny come through for me na
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava


Tags: AfroAfrobeatsDamo KLyricsnigeria

More Music

Lasmid & TML Vibez - Sweet Songs 4 You

Lasmid & TML Vibez – Meet 4 Corner Lyrics

Lasmid & TML Vibez - Sweet Songs 4 You

Lasmid & TML Vibez – Need Your Love Lyrics

A-Q ft. Blaqbonez - Who’s Really Rapping

A-Q ft. Blaqbonez – Who’s Really Rapping Lyrics

A-Q ft. Terry Apala - Read The Signs

A-Q ft. Terry Apala – Read The Signs Lyrics

A-Q feat. Ajebo Hustlers & Qing Madi - Proud of Life

A-Q feat. Ajebo Hustlers & Qing Madi – Proud of Life Lyrics

Burna Boy & Shaboozey - Change Your Mind

Burna Boy & Shaboozey – Change Your Mind Lyrics

Leave Comment
1001003010
Next Rated

BiG10M Sets the Streets on Fire with New Anthem “AKTIVE”

Nigerian rising star BiG10M is officially here to take over the airwaves with his electrifying new single titled "AKTIVE" —...

BOUNTY KAY CHIBUSOMMA BURNING DESIRE
Next Rated

New Track Release: Bounty Kay Unveils “CHIBUSOMMA (Burning Desire)” – A Soulful Afrobeats Anthem

  Afrobeats sensation Bounty Kay is back with a powerful new single titled CHIBUSOMMA (Burning Desire) — a deeply emotional track that fuses African...

1000842166
Next Rated

Tope Loaded Teams Up with Barry Jhay on Melodic New Single “Bundle “

Singer Tope Loaded has today released a captivating track titled “Bundle,” featuring the soulful vocals of Barry Jhay. The song...

1 6
Next Rated

YANO BOY Drops Explosive New Single “BODY” as He Officially Rebrands from Blizz B

Rising Nigerian music sensation BRUME ORIGBO, formerly known by fans as Blizz B, is making waves with a bold new...

  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise