Fresh off the Release of her Most recent SINGLE .. Unsigned Act Wini Dishes out a Banging New Single.. Titled OKORO
With Her last Single Nwokemaranma (handsome man) Still Making Waves and Receiving Massive Airplay, Wini Doesn’t Relent as She Drops another Banging Tune.
I have no doubt that this her new single “Okoro” will be accepted massively. Wini is a unique singer with a good Igbo vibes. Listen, Enjoy and share
WIINI – OKORO LYRICS
INTRO
Haya haya yetibe tibe haya
Haya haya yetibe tibe haya
Wini
Mmmm yea ahhhhhhh
VERSE 1
Boy your love don take over my head o
And is crazy a something I can`t resist mmm eh
All I seek i found in you heyyy
You need a special kind of woman wey go love you….
CHORUS
Okoro
Pepenpe Okoro
No do me strong thing
Okoro
Pepenpe Okoro
You know I love you
Okoro
Pepenpe Okoro
No dey put me on a long thing
Okoro
Pepenpe Okoro
Yeah
You I love you….
VERSE 2
Wetin you do me so
Yah mogbe
I no go fit explain o
Nah nah
If you dey do dey do me and I won to dey complain oh yea
You go say make I maintain o
Say make i maintain o
PRE-CHORUS
No be my fault say I love you
Take me do what you want to
But if you grab see reasons
And come close
See see
make you no dey do me like this o
If i offend you tell me
Make i make i apologize
Make i apologize yea
CHORUS
Okoro
Pepenpe Okoro
No do me strong thing
Okoro
Pepenpe Okoro
You know I love you
Okoro
Pepenpe Okoro
No dey put me on a long thing
Okoro
Pepenpe Okoro
yeah
You I love you….
VERSE 3
Them say you local for me
They don`t know what i see o
They don`t know how I feel o
Nwokem you spice my life o
I will never fine another man like you
I don`t want you far away
No no no
Come and feel your space
No give me fever
I`m down for you anytime
Yeah
PRE-CHORUS
No be my fault say I love you
Take me do what you want to
But if you grab see reasons
And come close
See see
make you no dey do me like this o
If i offend you tell me
Make i make i apologize
Make i apologize yea
CHORUS
Okoro
Pepenpe Okoro
No do me strong thing
Okoro
Pepenpe Okoro
You know I love you
Okoro
Pepenpe Okoro
No dey put me on a long thing
Okoro
Pepenpe Okoro
yeah
You I love you….
Okoro
Pepenpe Okoro
No do me strong thing
Okoro
Pepenpe Okoro
You know I love you
Okoro
Pepenpe Okoro
No dey put me on a long thing
Okoro
Pepenpe Okoro
yeah
You I love you….
Connect With Wini on Social Media.
INSTAGRAM: @official_wini
TWITTER: @official_wini
FACEBOOK:Wini Okorie