tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home A-List

Burna Boy – Way Too Big + Lyrics

by Tomiwa
Jun 19, 2026 | 16:13
in A-List, Lyrics, Songs

Burna

Burna Boy – Way Too Big.

Still on the most anticipated album ‘Twice As Tall’ we serve y’all this Hot track 3- Way Too Big delivered by Burna Boy. On this Oluwaburna says he is way too big and smart to be moving with some acts and exchanging words or proving his worth… LISTEN!!!

LYRICS

I dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebay

If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy

Who bad enough who do it like me
Make una phone my cellular ,wait,
Your back and spinal cord e go break
If You carry my weight

Because I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my cool

Oluwaburns

Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
They say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Use to roll with a Shank just like Julie
Still Popcaan cuz I’m unruly
Beat my case cuz of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian brewery

Because I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my cool

Because I’m Way Too BIG
Because I’m Way Too BIG

(Olorun e no easy”¦”¦.)

Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem
I say!
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem

I dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebay

If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe

It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy

Burna Boy – Way Too Big

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Burna BoyWay Too Big

Related Posts

Burna Boy
News

Burna Boy Sets New Spotify Peak as He Tops African Monthly Listeners

Burna Boy
News

Burna Boy Surpasses 300 Million Monthly Audience on YouTube Music

Young Jonn – Elumelu
Editorial

Top 10 Nigerian Songs You Need to Hear This Week

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue