tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home A-List

Burna Boy – Wetin Man Go Do

by Tomiwa
Jun 25, 2026 | 15:06
in A-List, Lyrics, Songs

Burna

Burna Boy – Wetin Man Go Do

Wetin Man Go Do is the 3rd track on ‘African Gaint‘ just after ‘Anybody’. Burna Boy dished out the real Afrobeat vibe on this record just like Baba 70 ‘Fela’. He talks about the Hustle/struggle of an African Man.

Listen, Enjoy and get the lyrics below

Wetin Man Go Do Lyrics

Intro
Arrrhhhh
Champion

Verse
People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na i’m make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I putti ten thousand
Everybody con cashout
Thank Jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

Chorus
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do..ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo

Verse
Call daddy Savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

Chorus
Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

Post-Chorus
Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

 

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Burna BoyWetin Man Go Do

Related Posts

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Debuts on the Billboard Hot 100

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s “Dai Dai” Breaks Into Spotify Global Top 5

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s “Dai Dai” Peaks at #6 on Spotify Global Chart

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Wande Coal – KING COAL

ALBUM: Wande Coal - KING COAL

Read moreDetails

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo