tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Chike & Ladipoe – “Unto You” Lyrics

You can check out "Unto You" Lyrics by Chike & Ladipoe here.

by Peace Umanah
Jul 15, 2026 | 09:13
in Lyrics
Chike & Ladipoe - Unto You
Chike & Ladipoe – Unto You

“Unto You” Lyrics by Chike & Ladipoe

Me I rather get
Me I rather get
Me I rather get

Wetin you want
Tell me what you want
I know that you really wanna see me go mad
But the only thing you go get na silence (Shhh)
Me I rather get eye
Say what you want
You want me to make a decision in a rush
When you give me hate
I go dey show you love
Me I no fit try to defeat my conscience

Me I rather get eye
Wey no fit see
Me rather get ear
Wey no fit hear
Me I rather get tongue
Wey no fit taste (Me I rather get)
Than to get heart
Wey no fit love
Me I rather get eye
Wey no fit see
Me rather get ear
Wey no fit hear
Me I rather get tongue
Wey no fit taste (Me I rather get)
Than to get heart
Wey no fit love
Than to get heart wey no fit love

Unto you, yeah, unto you
To show me love
Unto you, yeah unto you
To show me love
Unto you, yeah unto you
To show me love

I see the signs
Industry forced me to read between the lines
Second guess attention
You know the nature of human kind
Cause even admiration can easily turn to evil eye
Even now I am guilty in recent times
Till I began to wrap around
The idea of stepping from energy that is gathered round
People dey your story
No mean say them dey your chapter now
My reality is living proof that passion counts
Turn another cheek
You know the music is slapping now
Oh! They try to catch me
They wonder how I am keeping my heart
I’m thinking family
I should tell them what I am up to now
Before they ask me
I have been cooking for the record
I am feeling likeΒ Hilda Baci

Me I rather get eye
Wey no fit see
Me rather get ear
Wey no fit hear
Me I rather get tongue
Wey no fit taste (Me I rather get)
Than to get heart
Wey no fit love
Me I rather get eye
Wey no fit see
Me rather get ear
Wey no fit hear
Me I rather get tongue
Wey no fit taste (Me I rather get)
Than to get heart
Wey no fit love
Than to get heart wey no fit love

Unto you, yeah unto you
To show me love
Unto you, yeah unto you
To show me love
Unto you, yeah unto you
To show me love

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: ChikeLadiPoeLyrics

Related Posts

Pheelz - A Rii Set EP
Lyrics

Pheelz & Didi B – ALL NIGHT LONG Lyrics

Rexxie & Ayox - REMEMBER
Lyrics

Rexxie & Ayox – REMEMBER Lyrics

Sarkodie & Kweku Smoke - Major League
Lyrics

Sarkodie & Kweku Smoke – Major League Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Juls & Projexx – Junction

Juls & Projexx - Junction

Read moreDetails

ALBUM: Llona – On The Road

Llona - On The Road

Read moreDetails

ALBUM: Tml Vibez – A Street Kid’s Diary

ALBUM: Tml Vibez - A Street Kid's Diary

Read moreDetails

ALBUM: Fireboy DML – ZUKO!

Fireboy DML - ZUKO!

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo