tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

LADIPOE, Bella Shmurda – Guy Man Lyrics

by Tommy
Jun 6, 2026 | 00:24
in Lyrics

LADIPOE,

Finally LADIPOE drops a new tune title Guy Man featuring Bella Shmurda, Enjoy the Lyrics below.

GUY MAN LYRICS (written by Ladipoe & Bella Shmurda)

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto

Verse 1: Poe
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa

Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I`ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one

Bella’s Part
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo

Chorus
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko l`eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Verse 2: Poe
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
β€ΛœCause these days, self-love is on brand
You`ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
β€ΛœCause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop`s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let`s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down

Chorus
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Bella ShmurdaGuy ManLadiPoe

Related Posts

LADIPOE & Ema Onigah - Many People
Lyrics

Ladipoe & Ema Onigah – Many People Lyrics

LADIPOE & Ema Onigah - Many People
Songs

LADIPOE & Ema Onigah – Many People

Bella Shmurda & Olamide - Ara (600M)
Lyrics

Bella Shmurda – Appraisal Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue