“Ballon D’or Lyrics” – Song Written by Damini Ogulu (Burna Boy) and Ayo Balogun (Wizkid).
Grammy Award Winners BURNA BOY and WIZKID drops an explosive new song with catchy Lyrics, titled “Ballon D’or” (B. D’OR).
LYRICS
Intro
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
I dey your side,
Yeah-yeah
One man
Two man
Three… Don penkelemess
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me?Ballon?D’or
Oya,?come take a?picture
Rora yo, ayo?n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Verse 1 – Burna
Penkelemess
Come dey smoke cannabis
Doctor say mak? I pop one of this
Make me fly lik? say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass at this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Verse 2 – Wizkid
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly, come check me
I neva see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on
Anytime wey she wan’ give me loving, ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti Penkelemes o
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo, ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Wizkid killed it Oluwaburna to the world
Omo dis hit track make o, even betta pass ginger, their former
i love Wizkid somch
Big wiz/bornaboy two goat…. Wizkid talk say he Neva see person wey fit money impress am….Ahh, wiz get money o…..how much you fit give 4 him to be impress ?????
this song dey sup, oo
I love burna boy so much,
Wizkid don kill am o
BIG WIZKID TOO, MUCH I SWEAR
I too love burna abeg, oluwa mah Godfather steady repeating nai I put ham so o I swear
Oluwa$
big wizz»daddy yo
killer of song.
good vibes.
the vibe of this song goes well when ur on cruz try it and thank them later.no be me get song so u gat thank dem nt me.sweet pass bread and butter.
Big wiz & burna don ? dor o
This song is a hit oh
Star boy
Wizzy and burna i swear una dey kill me if u dey penkelemes na them be that
Na small e remain wey big wiz for knack odogwu for this hit.
Joy e full for this melodies.
Respect.
I swear
Wizkid won kill person
Nice song
this song mad ooo. i love you burnaboy.
All off us don da penkelemes
Wizkid just dey make me craze, i call him small body big engine he don for say my guy dey omo big wiz do pemkelems, much machala 100.
this song make sense
wizzy u kill am
i hell ooooo
Rubbish
Nonsense
Burnaboy did well wrestle on the chorus verse same as wizkid who did same.