STREAM/DOWNLOAD MP3
Junior Boy – One Transaction Lyrics
[Intro]
Eni ire ba wun ko na ?w?, (Yo Rexxie on this one)
Ire wunmi mo na ?w?(I be the girl dem sugar, mo na ?w?)
[Verse 1]
Olorun orimolade ni bo ni oju re wa
I need one transaction wey go change my whole life
Because me i no won suffer any more
As you dey bless me make you just dey bless me more oh
[Hook]
Na me know when my shoe dey pain me for leg oh
If monkey dey sweat oh brother how you wan know oh
Oun ni Bata mi shey`n dun Koko ka
Mo ni bo ba lowo ni omo mi mo wa ga
So I say baba , I no wan fall my family hand
So no fall my hand at all at all
So I say baba , I no wan fall my family hand se
So no fall my hand at all at all
[Verse 2]
Plenty pressure wey man dey face oh
The situation e fit make man craze oh
But no struggle, No success, Won ti Sha ki le
But me brother hustle no fit kill anybody (e no fit kill anybody)
[Hook]
Na me know when my shoe dey pain me for leg oh
If monkey dey sweat oh brother how you wan know oh
Oun ni Bata mi shey`n dun Koko ka
Mo ni bo ba lowo ni omo mi mo wa ga
[Chorus]
Eni ire ba wun ko na ?w?,
Ire wunmi mo na ?w?
Eni ire ba wun ko na ?w?,
Ire wunmi mo na ?w?
So I say baba , I no wan fall my family hand
So no fall my hand at all at all
Oun ni mo shey ni pe baba , I no wan fall my family hand se
So no fall my hand at all at all
[Repeat Verse 1]
Olorun orimolade ni bo ni oju re wa
I need one transaction wey go change my whole life
Because me i no won suffer any more
As you dey bless me make you just dey bless me more oh
[Hook]
E get as e dey do me for body
Blessings coming, am feeling it
Eeye iye
Hanannna Eh
So I say baba , I no wan fall my family hand
So no fall my hand at all at all
Oun ni mo shey ni pe baba , I no wan fall my family hand se
So no fall my hand at all at all
[Chorus]
Eni ire ba wun ko na ?w?,
Ire wunmi mo na ?w?
Eni ire ba wun ko na ?w?,
Ire wunmi mo na ?w?
So I say baba , I no wan fall my family hand
So no fall my hand at all at all
Oun ni mo shey ni pe baba , I no wan fall my family hand se
So no fall my hand at all at all
[Outro]
SpiritMix